Frank Edwards – I No Fit Shout

Frank Edwards – I No Fit Shout

Frank Edwards I No Fit Shout Mp3

Frank Edwards I No Fit Shout Mp3 Download Fakaza Gospel. Ahead of its official release, Gospel artist entertain us with this Frank Edwards worship song called “I No Fit Shout”.

Frank Edwards Mp3 Download. Listen online, and enjoy The Lyrics, Video of your favorite Music

Stream, Listen, and Download Below.

DOWNLOAD Mp3: Frank Edwards – I No Fit Shout

Lyrics: I No Fit Shout

I No Fit Shout

Eyah eh eh
I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

E don tey wey you dey love me
E don tey wey you dey cover me
When I was a little boy o
Suffer suffer no bi play play
Haha
I cry I tire o
Water finish for my eyes eh
I go sell under the rain o
I go sell under the sun
My mama carry my matter for head o
Say my pikin no go die
She pray she tire o
Water finish for her eyes o
If no bi God o

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

Ije ije ije ije
Jah Jehovah o
Na you change my life o
You do am sotey
Sotey
Ugochuchukwu don dey work
Baba carry me do what you like o
I throwey salute o o
Eyah eyah eh
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Eyah
Everything I touch
E dey work
Everytime I pray
You dey answer
Every song I sing
E dey sell
Na which kind of love be this eh
You dey carry me like baby
You be my everything

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele

Ije ije ije ije
E no matter who you be
E no matter wetin you dey face o
Haaaaaa ha
Almighty father o
Na Him go do am for you
He go do am sotey
Bad belle people go vex
The more they vex o
The higher you go dey go o
Tell me wetin your son go give you baba

I no fit shout o
Haaaaaaa
Eh eh eh
I no fit shout o
Eeeeeeeh
Eh eh eh
Mio le pari wo
Pari wo
God na elele
Elele
Esu alele
Alele
God na elele
Elele