Frank Edwards – Gratitude 

Frank Edwards – Gratitude 

Frank Edwards Gratitude Mp3

Frank Edwards Gratitude Mp3 Download Fakaza Gospel. Frank Edwards serves us with this inspiring tune called Gratitude.

Frank Edwards Mp3 Download. Listen online, and enjoy The Lyrics, Video of your favorite Music

Stream, Listen, and Download.

DOWNLOAD Mp3: Frank Edwards – Gratitude 

Lyrics: Gratitude
When I call you
You dey answer
When you show up

Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way